You are viewing a single comment's thread from:

RE: Naija Entertainment Artistes

in #naijapidgin7 years ago

超级截屏_20180305_182536.png

Im name na NINIOLA.

I just like her pakaging, she be my best artist, her song wey title: maradona na im make me come like am well well because of her suga voice and her dancing step.

infact, I just de like her like sey na my gf.