You are viewing a single comment's thread from:RE: DOUBLE WAHALAView the full contextnmalove (63)in #naijapidgin • 7 years ago Me sef don tire for naija, i no dey watch am, for me na waste of time. E no dey add value for my life.
Abi nah true talk jare meself no see value oo
Me n u Dey d same page on dis mata I swear, na y I no even comment on dis post...dem no go encourage pikin dem wey Dey use dia time do better thing but dem go go park millions give some bunch of spoilt brats wey Dey do nonsense smwia....