You are viewing a single comment's thread from:

RE: PERSON SLAP YOUR MAMA, WETIN YOU GO DO?

in #naijapidgin7 years ago (edited)

Walahi person wey slap mama rashford dn slap last for hin life as per yoruba boy wey i b nd dem dey over hype respect for this side if to say nah person wey old pass my mama nii i go slap am back buh walahi i go wet am with saliva and if e con b younger person argh!!!! I go beat sense for the person life...nd for the born again part walahi i go put born again troway for one side buh if nah me mama dey fault still i no fit gree nii..nah slap we call am pha