You are viewing a single comment's thread from:

RE: NAIJAPIDGIN SUNDAY CONTEST WITH BETTER PRICE TO WIN

in #naijapidgin7 years ago

IMG_20180401_125559.jpg


Wetin I want yarn for my quote be say;
The sheep talk say e no sabbi dance for music for any where wey party dey ground but the day wey the music go set for e compound Wetin e go do atleast be say e go start by jumping. Wetin this one mean be say anybody wey no the find person trouble and one day another person come go look for e trouble, the person go find way treat the matter wey dey ground.
The only banga (palm nut) wey person get, e no leave am make e roast for fire: meaning say the only thing wey person get, e no go leave am make e lost
My people una well done oo na my own yarn for today be that.I greet una well well my people especially @naijapidgin wey take in own good time organize this ogbonge show. Shout out to you @naijapidgin u Don try wella and I believe say every thing wey u dey find, u go dey get all of them one by follow.