You are viewing a single comment's thread from:

RE: TRANSPORT MONEY PALAVA

in #naijapidgin7 years ago

My country people Una Weldon ooo.this matter for ground na personal matter.sometimes no be who go be the problem but na how the other person go rate am. When two matured and responsible people wan meet, them go reach agreement. Plenty gist Don yarn us as girl waka go see man ,them go rape am and the next thing them go ask na "wetin carry am go man house? ".them guys dey think says na straf dey carry girl go see man.
Some people dey talk say na frustration dey make woman jump follow any man were en see So that If en straf am,she carry belle,she fit force the man marry am but no be true be,na only love.
Girls no gree make guys use our head. If guy love and en wan see you,make en gree say you go pay come,then en go pay for returning and make Una meet for outside place, NO FOLLOW AM GO HOUSE OR HOTEL...if Una dey meet for another stay or far place, carry extra money So that you fit lodge for hotel ALONE.
LOVE WITH YOUR HEART BUT FOLLOW YOUR HEART. Una Weldon ooo