You are viewing a single comment's thread from:

RE: NAIJAPIDGIN HOTSEAT EPISODE 3 WITH MIMY

in #naijapidgin7 years ago

" NO ONE WOULD KNOW YOU OR ABOUT YOUR EXISTENCE UNTIL YOU SAY, I DON SHOW".


Naija pigin una try for dix 1 sha, @mimi nai be d naija bae for steemit wey i don dey crush on since oo come dey even gathr smal smal sbd dey wait for d dey o go blow slf mak i fly go find her slf. Boh dix 1 way @ehiboss d oga at d top don collobi her for over 10yrs soo, God day sha😥