The originality of pidgin cos na em be senior broda of other yankee language.
As the country mata don scara so, say monkey and snake colonise our money and shuck inside knicker. We need to dey yarn dis kind mata make we use laugh take reduce the tension our government of dAPChi dey give us. Na who get for face fit dey greet him neighbour good morning.
Na for @jeaniepearl interview wey @ogoowinner show face as guest na i take know of naijapidgin.This one no pure for me as i just land with my ebuka agbada inside my naijapidgin private jet. Make i leave this one for people wey don pay ground money or the elders of naijapidgin village square make dey yarn their mind
You are viewing a single comment's thread from:
Your suggestions tap bros. Carry go. No lele.
Your entry dey valid. We dey wish you well
Your yan no be here ooh brodaly, you dey valid 100%. I know no wen our country turn animal kingdom.
Carry go naijapikin on behalf of warri people's we say no carry last
Omo babe, u tap dye. Kpatakpata na draw
More Grace my guy, e sure for you
I for just tell you now now so, sey u don win already🤓. Nah just sey no bi my levels ya. All join, carry go my broda
Hahaha, i no wan get shoulder part yet till the race finish
U for kukuma smile small now. Goodluck bro
For dis kind country, smile take holiday
Na so, no shaking abro. Carry go
Tnk broda