First Missing Thing

in #neoxian6 days ago

Na small, small, you go learn Italy, no over rush yourself.
I have told you not to tag me again
Abegi face ur comment jare. you nor talk am?
Na me still talk make you no tag me
Guendouzi with a brilliant penalty kick to make it all the way from emirates.


image.png
Source

I've handed you over to tutors
Way way off target from guendou
Chelsea lost out of their last Epl matches and still in Top.

Interesting init?
Hmmn Fener fires back in support of their coach.
The battle line is drawn be that ni.
Na this gave wey enter spoil our game
Atlético took advantage sha
Both bottle their lead
Actually, Barcelona did the main bottling. Atlético own was too early
Stop sending this thing here
We all saw them already
Leave only this and delete all
Hor you don tire to report bro? Hand dey pain u?

You suppose to finish what you started na. Haba.

Oh so na una house dey even play d match, I no even know.

High-line una eku-ise.

This season ehn.. nor worry eye go clear.
I say nd leg nor dey? I say make person finish wetin he start, you say nd leg.

Pls don't hinder his writing spirit. He say Barca is bored, allow him to talk na
We dey give them hope na
Madrid go destroy athletico
Flick wants the second leg to be interesting.