No sha forget you na dey play Tottenham tomorrow
Na weytin I wan talk

Source
D guy resemble saka
Same father different mothers
This Pedro na another fool
Bro they do say "live in the moment tomorrow belongs to God" let you s enjoy abeg
If na dame father, they for bear same name
Na same mother, different father
On a norms ehn, Sancho na very average footballer... Finds it difficult to beat defenders as a winger.. Very you seless ajebor type of player
The guy no even know is position for Chelsea
E de annoy me
E no de put effort for anything
Things don really go wrong with the team
Even palmer don off for some matches now self
Una do the right thing
The werey na yahoo boy
Na freedom fighter e be
Na Copenhagen e go end last last
Na against canoe fc man dey blow
I was so confident maresca will learn from the cup tie.. bit mehn
Only to dey post on freedom
Wetin dey sweet me now be say the team is aware about all the nonsense wey r dey cap online
Na ikorodu you nited he go land next season
Shey buy clause join d loan?
Even Mandela no de run for duels like this foolish freedom fighter Las I remember
Una get many options and sharp attacks ooo
That guy go end for championship in few years time
Congratulations @bowie987! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 9000 upvotes.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP