Haven't Had Such Issues

in #neoxian29 days ago

When last una win trophy
Enjoy your weekend brr
Which trouphy CR collect
Can you even remember the last time he won trophy

Even for lower league like Saudi sef
Abeg who dey awake need $ worth of usdt?
Nope mine dey do via phone
Wb the grass app en say may we install?
I mean for the website, em de request say b I fit connect, I go install de app and no be extension.
I no see option for extension my bro
Haven't had such issues,the first echo season na when i did everything with the address connection
Okay, maybe na y things change sha. I still de start echo like this...
No need to vouch for him, his move is suspicious
I swear . The number of # them collect for my hand yesterday reach #

untitled.gifSource

In this T-pain period

I no kuku dea attend to Dms
Aswear, na everyday I dey send gas out then
Na wicked people full here now
T-Pain school of thought na him people dey now
There will be cleaning in this group soon
Some people dey wey we no fit trace them to anybody
This ski mask dog meme for base Eth no one saw it before it skyrocket,Omo just yesterday i no dey active update drop
I understand,but if i was active where i saw the update this morning it was at mc now mc
Na just ne boss
No be charity organization
I dey scan all my wallet na so I see d btc
Something you suppose keep for your offspring
At all at all na him bad pass
You want me to sell the property way I go give my kids
Who has $ worth of Sol for sale?