Kovacic dey bench, e start stones
Match never start, you don de cry
Well it may be a tactical choice
That's actually one of the best lineups he can throw out there against Real Madrid
It looks like he's playing a defensive game or putting up players that will try to contain BMVR
Una wahala don start. E start early o. Welcome to many troubles in England
The outcome of the game looks like -
You just can't beat your chest to beat Madrid in UCL until FT 😁
If man city go score early goal foe second half it's gone
Madrid self no stand well
If the game remains - till minutes
Madrid will probably equalize
That Madrid die minute pressure no be here
Yeah it's possible
Guirassy that beautiful striker. Highest goal scorer in the CL, tied with someone.bro as man city dey lead self something dey tell me say them go score for plus
Madrid and champions league
U dey play Madrid u dey calm
Na wetin kill man city tonight
If u dey play Madrid u gatz dey score dey go ni
Complacency killed CITY.
![untitled.gif](https://images.hive.blog/0x0/https://media.tenor.com/YbSk1325RrcAAAAC/will-and.gif)
Na why I like Barca or Liverpool, dem no go rest until they totally finish you off.
Una de use Mushroom threaten Madrid
This was same plan they use to beat Dortmund last time
Na wetin make barca flog them like werey this season be that..... they are hungry and they did justice
Anceloti keep proving Austin wrong
E sure me say him for don de curse am if to say him lose this match
Now, na for Spain dem wan go beat Madrid ke.
A lot of odd
Congratulations @henryonert! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 80 posts.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: