Spoilt Plan

in #neoxian5 days ago

E be like say tears go full ground oo
Una just dey stress una self
Wetin dey pain me noe be say the pi wey I dey expect for July now them go spoil plan for a person
Because the rate go fall surely
Dey spoil my own plans too


image.png
Source

I for dey chop chicken laps by now
My price prediction at launch is $.
E go pain me gan because what the fuck is. compared to current rate
Make them just find one lamba give us again make them allow me sell my own first
Anthony scores again
And well finally na same Ronaldo discussed with management and ur deal was terminated. Not because he hates u, but for footballing reasons.

Actually, it's just that football get as e be, dey suppose pay u some compensation for ur troubles. U had started making preparations, which must include spending, and all that.
Ah so I post this here?
Abeg Kompany relax jare.

If na only Bundesliga win this season, you have over-achieved sef.

Let the naysayers here keep eating their words.
Is it not to early to be posting and replying ur sef at the same time?
Omoh ehn
Stumbled on it and e sweet me. It didn't take me time to type becos a certain Jhon Duran is my focus.

Abi u be Kompany naysayer too? Dem plenty for here. This guy! He nor waste time.