You are viewing a single comment's thread from:

RE: the Creed Of Life. NPC ; Episode 3

in #npc7 years ago

This one way i see so no be pikin play ooo. this one na twenty gbosa for you ooo. gbosa! gbosa! gbosa! gbosa! gbosa! gbosa! gbosa!gbosa! gbosa! gbosa! gbosa! gbosa! gbosa! gbosa! gbosa! gbosa!. Make i add my own join sef.

I believe say unity na the key, no tribe, no religion way no good make we dey always try do good as my aunty be talk so.

lol. This is hilarious.

i tried right??

Sort:  

You too try o. Thank you for the gbosa Wen you give me. You do well