Thanks you @ogoowinner for this great opportunity
Here is my entry
Wetin I wan talk be say u know say Sbd price no dey stable, why he come be say if Sbd price go down person do dey loose vote wey him Don already get, and when Sbd go up the vote go they add back? help us to do something about it make he dey stable oooo,I Don dey wait For this opportunity te-te, I no get much to say ooo, but Wetin I wan say Don dey boder my mind all dis day, thanks you @ogoowinner for this chance to say it now
That is my own tori o
Thanks for reading
Hope you win!
Thanks
Congratulations @jumojay! You have completed some achievement on Steemit and have been rewarded with new badge(s) :
Click on any badge to view your own Board of Honor on SteemitBoard.
For more information about SteemitBoard, click here
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP