You are viewing a single comment's thread from:

RE: Naija pidgin challenge: Make una tell us why una like Steemit

in #npc7 years ago

Omor see people. Omor na as Buhari pursue me, I come enter here say make i dodge recession small. For now ehhnn...Nothing much ooo. Your boy still dae hustle. But i sure say e go pay one day. Ogoo daalu rinne. Imelu ofuma nwanyi oma. This thing no easy but if e easy, everybody go do am. I throway cap for una wey don tey for the thing. e go be!