Ah tell you sister mi...na dis issue be the kankerworm wey dey act for under, wey some pipol no know till e happen. I dey call them 'unfriendly friends', them boku boku...me i dey very careful now oo..infact i go yhan una my own tory today, u do well ogamadam @ogoowinner.
You are viewing a single comment's thread from: