![image.png](https://images.hive.blog/768x0/https://files.peakd.com/file/peakd-hive/cipot39/23zS7FTfGWoPdXL5Sw3HC3EQBS5mygjhpAvNtFm3UBGy7ZMzszzet31BSocUNiAhhrFso.png)
Source
They want to finish us
MTN gig wey be k as at two days ago Don turn k now
I checked o...Mtn still se here....Wetin I dey see pass percent increase o
Bro na to start yahoo remain
They Don push us reach wall
Na se pic I dey see everywhere that why I believe say dem wan try Wetin people go talk
Make they no try Sha
percent no be k... doesn't make sense. One pot of soup
Se ke
I just check opay and I dey see d increase
I really no dey use them? No be the se before?
Has always been.. In fact it an mtn special ad offer
You wey no fit boast of treble... You made a club overtake you when you were with league titles
Coming from someone that won league title in premier League era ...your league titles are older and were won in dinosaur era
Make I wait mk u finish all this ancient banter bfr I attack ur soul
Of course it's weak.. you've only witnessed league title from your club
Ur banter de always funny me
Le as fuck
U go just they recycle banter like una stagnant league position
It won't change the fact Plymouth knocked you out
He wants me to banter like a primary school chap
The only difference BTW u and Plymouth this season is league ne.. If not u are as useless a fuck
And u said someone bant is le
Omo some people to do
And this isn't a le bant?
To u it is
But to ur league position it's not
Make virtual no send you go where you no know..