
Source
Leave Arsenal out of this na
I will..no be yo you go tell me wetin to do
Na yo you people mention names o
While some dey carry second without lifting anything
Not even second position medal
Who is man city fan for this group
Dem don go back thier original clubs
Na small teams easy to kill giant pass
As them score self na pure hard work
I don't understand the issue here
If na Nigeria man...lots of people dey work in different states and visit their wife's or gf after a period of time.
With that kind huge amount na gf staying with him be the problem
My brother..No be Nigeria man o. And have yo you seen this girl?
Yo you mean he could have taken an apartment in saudi and go visit His gf weekly ba
If na me sef I de go back England o
Confirm na...for the same gf wey go collect half of him property
Every Malam loves his ketle bro
Weytin do the girl??
Na so the babe fine ni
Shey her body na gold
The men no wan gree marry more than a wife na
So The said biggest team in England no dey FA cup
So nobody here wan claim the biggest club
Make them no go shame am
Another MOTM for Anthony today
Tosynemuch: Bayern Leverkusen don send punters go village
Congratulations @cipot39! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next payout target is 100 HP.
The unit is Hive Power equivalent because post and comment rewards can be split into HP and HBD
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: