Sort:  

Kai how can one person be this fine nah. It's unfortunate I came here to vote for someone else. Na u i for give....

Future whales are not supposed to participate na

Lol, sammy, its fun naa. And u know am a selfie freak

Sam how una take dey cope. Whenever i see this gal my chest dey pain me she too fine

I tell yah. My heart cut cut.

I almost snitch u sef

Sam how una take dey cope. Whenever i see this gal my chest dey pain me she too fine

Lol..... Lmao, keep washing me o

Chai!
But you fine o!
Such a beauty......this is the kind of beauty that confuses a brother.

Wait o! Are we voting for beauty abi selfie, now i'm confused....lolz