Baba, I gabdun your tori.
No matter any condition wey we dey, we dey sustain am.
We no too dey depend.
Na From pikin our creative dey start, we dey build toy without support.
As per real naija, I dey your side.

You be tru-tru naija pickin, ur head dey dia