Naija police at it again

in #police • 7 years ago

Nigeria🇳🇬 Police 👮 be like;
y is your Laptop bag empty?
So u want 2 steal Laptop💻 nd put inside abi?
Oya enter motor.
😉🚶and the dude be like 😎 oga police wetin I do now, the police man be like😈 ur fada I said enter motor now😵😵 stay tuned for more funny and interesting comic RESTEEM and upvote me @johnbakare