My Inter Matter

in #proofofbrain6 days ago

So we let them score us , just to put back..

Barca is tired of boring wins.
This is why Chelsea lose games recently
And because you are leading zeros
walahi.. they became relaxed and lost control of the game
very nonsense mentality
That's why stronger team beat them
Sancho was just jogging around.. no intensity whatsoever
What a long range shot from gendouzi
Gorgeous George my boy
E don tey ina happy
Make una enjoy small tdy
Make una enjoy
Na so sha.
Those when dey sit for back, back, them nor dey ever dey hear well.
Guy come front
Very sweet volley all the way from France
Palmer GBA today abeg
Very correct na so view from way back be.
with the hair.. same old lukaku
Allow me suffocate am
Shit it's off target for now.. Guendouzi with a brilliant counter attack all the way from Paris
People wey I dey try introduce to Serie A dey make mouth. Na so one of them @⁨~Mb_jomex⁩ rush out one day, say Napoli vs Milan na big match.

This one come outside this night dey talk of Guendouzi. Why? He nor dey class when dem dey talk on Inter. The guy know Inter?
I say come front. U may not understand.


image.png
Source

My Inter matter na go give u update.