The Hatred Ahead Of Him

in #proofofbrain14 hours ago

I no start dey support Arsenal yesterday ooo
But someone wants me to dey shout board with them
Show me love snr man.. make I get small joy
Ask bowen ooo senor man


image.png
Source

Na trek I trek de go work like this sporty don chop my transport
Baba don hate is life immediately
Source

Abeg snr man no talk about that match coz I fit vex wound you
Oya oya we go call una to come snap with the trophy when we win
Tdy sef wey I no play men don de cry.. Funds scarce
U think say na play play
Na my LEGXUS I de rock like this
Fucking useless club
Lack winning mentality when e matter most
Football dey pain when you dun over put and trust them
Na u de thrust nonsense na.. I actually know say una no go win tdy from una performance against Leicester
I been think say na only me see
Why I go trust nonsense
I talk m with fellow fans that very day but believe say we go just win again anyhow
I watch that ge and I feel say them go struggle against better club with defense and attack.. Them go lose more matches bfr march end jus de watch
Una go still lose like two matches bfr the end of March o.. Watch ND see
No oh
You be Arsenal no fan
Make dey even lose everything, I don't give a fuck again
But but una de above united na
I need trophies sir....
The only trophy u fit see as an arsenal fan de beer parlor o
Na when e green u dey carry ur black lips come grou
If to say them Don arsenal una u no go talk pim
I won't say pim until final whistle
U no get high hope on ur te like arsenal fans
Well he get sense for he own sef. He's saying much of what a lot in the Arsenal are saying.
Except that he's too young to know that, that Madrid attack doesn't scare the most organised side in Europe defensively– Arsenal.

Sort:  

Congratulations @debsbabby! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 8000 upvotes.
Your next target is to reach 9000 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP