Telegr Sha want make everybody use TON by force
E be like as long as you dey use their chain, you're good..
Human beans can lie ehn
I don find u scatter
I dey always check d shitcoin group, thinking u were still dere
I know right how e dey be boss
My boss, no funds to enter shitcoin again o. I don relocate go airdrop home
Ọmọ... I'm gentle oo
Dem say iffa don see u
My money go long again
Good Morning fily. Let's remember to support this wedding. It's already very near. Please keep your donations coming. God bless you as you give wholeheartedly.😘😘😘😘
Once you send in something please send your proof of payment to or me. Anyone you choose
Wetin dey pain me pass be say, these people go cancel order few minutes to launching, make God come do make their phone network no come work then. They are doing these so that people will fear sell pp for them and it's nonsense, you people sending it are not saints/innocence too.
Black market rate de dump, from to now
Na you people dey cause too...
You see this one but you no carry come here for hyping ooo.
Kindly share across your accounts and in all groups you belong now share posts like this
Lol this guy you really carry this project for head oh ... I never see anybody bull post and defend project like this before
"Carry this project for head" is a loose language from you sha, you are here when they are sending what is against someone's effort for years, but your hypocrisy no let you see that. Igba ti eeshi nje elegbo your mouth was shut but now you can open it waaaa.
I'm very sure if you have it, this will never be your opinion...
You didn't get the vibe
Omo.. tomorrow na tomorrow ooo
But dey should have waited for the tomorrow to come before all this smell talk

I smell jealousy from ton sha
They will most likely list it sha