Jabhbgbo kahu

in #proofofbrain • 10 days ago

They suppose to give a warning or maybe not following Google privacy and policyThanks boss. Make i check 🙇person wey dey earn pass me, make him no fearonce once them drop some take on tech space...not complaints bout their salaryPeople wey de actually earn n code no de really postlol I sabi the guy. Na U.S. company e dey work for. But e dey speak for the massesYeap. Na yaba here hin house dey. Na baller. But I don’t think the issue is money, I think it’s the jobs

untitled.gifopportunitiesYeap. Na yaba here hin house > Quotedey. Na baller. But I don’t think the issue is money, I think it’s the jobs opportunitiesbout 3 years or so wey I start de him tweet fr tech