na wa oo
Arsenal no let us notice Madrid bottling their match right now
yo you sure say yo you dey breathe,
same carabao Una never win in years?
Oga rest
![image.png](https://images.hive.blog/768x0/https://files.peakd.com/file/peakd-hive/debsdebs/23wgDbmyVnuq6YANgkgQgsbXKxbvogEdXrgQR9GPxr8UFdu4dY6nC52TYm66E8GmdcZFJ.png)
Source
They rank yo you rd in the world and you de-play nonsense when pts is needed.
you still get mouth-the-talk nonsense
we all know but where una dey for the competition na
Even small corner wey arsenal they manage this cultist Newcastle players no allow am work
dem dey pick year...i dey surprised why it is a no start from
No mind am
Shameless club
you still dey run around like who miss
asin ehn,, very useless manager
We can't call him useless sha
Arsenal was a mediocrity team before he took over
Hahahahaha
Your manager complain of fatigue even with players
It's always been top , apart from those consecutive years wey dem no come ucl, their goal have always been to finish top , nothing really changed.
Atleast he no talk say ball dey fly like bird
We are not in the title race then boom drop down
Yes nah, since we no dey title race, we have to drop down
I've said it here too.. top and two trophies this season. Next season, we challenge
We are not deluded like arsenal fans who thinks they will win the title every season
We know our capabilities
Nothing really change again..