Depression is real ooo
No it's not, we can as well just sell off now at ,
Is anyone still buying
I checked to see the forward message icon
You no dey type long message like this normally if not for Bison
I said this to some people

They are forming big boys
I dey here dey wait
I typed all that myself. Where did you see the forwarded logo abeg?
Read again. I checked to see cos it is unlike you
Nawa o. But I get sense na...and I go school
I have sent to bitget already
I no talk so. What I said in summary is Na only Bison dey make you type long
My oga say make I wait for binance Sha
Are you sure binance is listing pi?
U don send go bitget too?
I no get many again. I don almost sell off finish
We all sold off...but ur rem pi balance is still something
I get I for don off when they were buying k for k
Me hold and wait for listing when I no suck mad woman breast.
Doesn’t look like it
They say Binance submit wrong documents for kyb
If Bybit go list , e go good. Mexc or any other exchange apart from that bitget. It price is always lower than other exchanges. Them be rip off
They don already reject Bybit kyb
Bybit no get hope