If you say hazard is better than salah then, u don't know football.
Na ronaldo vs salah argument I even dey see. Abeg, who is better? Kane, Henry or Rooney..Them say salah dey better then ronaldo for EPL
This argument dey lame shaPple go just wake up dey bring topic where topic no deyBut Salah don surpass am with goals and assistsI mean real people wey get brain no suppose talk that kind thingIf person calculate money for data from Jan - dec enhh..My bro just dey tell me this thing. January what exactly?I just go fight for bank finish
Las las na till Friday the thing go dey alrightI think I should buy more data to be on a safer sideNa still this country collect am. so make we go buy 1tb before next year because e go increase on January 1
Source
That guy na science student de think like person wey no sabi hypothesis. Congratulations Kadpoly days wey the dude go dey read pass kweshion for exam.
Kane is the best striker in the world today, shud be in Madrid actually.
I give the best out of the 3 to the one Naija calls "Igwe" to da Thierry