Na here we die SIN. Baba u do well jare.. Notin do u.
SIN2 issaaa goaal.. Make I begin polish my white shoes wey I go use scatter Abj, cos time no dey again ni.
I don begin gym for SIN2 sef, e get some people wey I go like beat wella for there. Na joke oo.
Nice one boss
Thanks Sammy, SIN2 awaits you