Excessive use Of Fibre

in #someeofficial6 days ago


image.png
Source

Na Airtel own I dey use, Na Airtel me too dey use
It’s manageable in my area. Not as fast as MTN, but it browses fine.

If I need to download or run something heavy, I use the fibre one at the office.
They be bastard
Na this fibre one dey pain me say e nova spread fast
Airtel network even bad recently self
I don’t think I want to do satellite or mobile internet again.

I’ll rather do the fibre Optic.
Dem no dey your area?
They nova reach ikorodu
Ooh
Na we dey the ikorodu gan gan

Ijede road

With that nonsense man utd fan
Fibre don reach ur side??
See this bloody muscle man wey no dey lagos
I first read this thing as kirikiri
Omoh na only four people I know in person for this group.... Kai, I must meet everyone v o especially that muscle dude ⁨~Mb_jomex⁩ ... I must knock m anytime we see
Soft boy wey Manchester united don turn to hard rock?
Funny thing be say.. you fit no meet me o

Cos me I no even know the location wey i de
Be like I sabi that place..
U be fowl

Foolish one
U even know pple face to face

Sort:  

Congratulations @ade.farm! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 9000 upvotes.
Your next target is to reach 10000 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

Hive Power Up Day - March 1st 2025