Do some small football

in #someeofficial3 days ago

But till today Barca still plays se way and the players are understanding it better each day.

orim? Well na them know, I don't have any word for or against him for now
See as Man utd fans dey do transfer of aggression this morning 😂😂
No lie

Rashford wey ur coach say e no dey work hard

And zikzee wey he claim dey work hard, who ong the truly look like he no dey work hard??
I no dey train with them
If boss said so who I to complain
Dalot and patrick dey get ball for se position as other wingers for other clubs but they can't use the ball well cos dalot and patrick are not wingers
Who are we to ble for that ?
The coach style is glaring but he doesn't have that players on ground bro

Make e use weytin e get for now and change style small

Even if not in all ges
Even if that man use the style that works with the players they still won't perform
We dey play like person wey them Don swear for lately
The rate wey I take de see Pi buyers this morning is crazy
Wetin una know wey we no know?
The worst type of betting is odds, odds, odds
You will be forced to give bookies big money
Just like I'm not talking much on De Zerbi bcos I feel it's clear now that he's so good.
Agenda man.
You were posting it weekly and attaching “Spain is going down” to it.
Let's untitled.gif lesson skit. This is you just over a month ago.

But like I tell you, these things are predictable. That is why early this season I told you that I expect Atletic club to contest with Barca.