Nigerian pidgin translation
I dey welcome una ontop this steemjet. Na una cappy dey yarn so. Abeg make una sama una seatbelt as we dey fire comot here. Steemjet - ontop dey back of una main G. Na we be the tori on steem

Hahaha... i find this amusing. E funny
i just like pigin
Pidgin don kill the show.