You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Nov 24View the full contextView the direct parentimaima (64)in #waves β’ last year Who teach you this wan ππ
@mmenyene
I talk am
You cannot know something like that ππ
Na bad thing na why
You d craze
Make I no use Oriamo cord take beat u oo
Dem don arrest people for my room
Why Dem leave u
Bad thing?
Last time I checked you are the queen of bad things
Abasi mi mbok ππ
You wan lie
π§π€
Never can she
ππ
No be me oooo
Abeg
All the bad things for this life way I no na u
Dey play