You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Nov 17View the full contextimaima (64)in #waves β’ last year My friend and lover. Her shakara is out of the world but I love her like that. Much love boo π
If this is @etorobong I am seeing.
Then you are right, her shakara no be hereππ₯°
Hahahah ππ una don see me finish @jmis101
Yes oo
πππ
Thank God is not only me that have said itππ
Make una no worry make I get man first una go see something πππ
Wahala wahala πππ
Who else
πππ
She na shakara.
You na baby baby π
Sosongo ooo
π€
God abeg ooooo
Am I a spoon
My dear you are not o
On my way to delete it sef
Delete it
Why??
She deserves it abeg
My dear she don de overdo
You both d funny me abeg
My dear I don tire
Make everybody rest
Lol ππ€£