You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Oct 06View the full contextView the direct parentjaydr (70)in #waves • 3 months ago One day it will pay off. Are you working on something?
Not really
Na wetin you dey plan..
You no go marry?
😂😂😂😂 I dey plan something huge.
I go marry nah
You and Jagaban follow?
Na my uncle wey forget us😂😂😂😂
No wonder.. Una get big dreams.. But people go fess suffer
Na baby steps period
I dey feel you..
You don't carry me enter leaderboard.
Na the light wey I shine for you nah.
Na now you see am.