You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Mar 18View the full contextView the direct parentjmis101 (71)in #waves • 25 days ago Abeg oo
😂 😂 now you dy fear .
But when you dy run mouth you dy enjoy am
I fear nothing.
I dey safe guard my people based on who I be nah
Oya na, no wahala
Yes oo
!BEER
No be you heat dey show shege ni
Pele
Coolness enjoyment won wound me.
I no go talk honestly, continue
Pele
😂😂😂
No worry cool weather go soon reach una.
I know say e dy come
Definitely