You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Apr 01View the full contextView the direct parentjmis101 (72)in #waves • 10 days ago My territory as your Arike nah Abi you won denial me for public ni Look well. I dey with you 🙃
😂
You wey dy chop my eyes anyhow dy claim territory….. eh eheheheheheh.
Make I sha no talk just dy look 👀
Better talk oo
Make we know oo
Because e don get as the matter don be
Na you know better o
Hmmm
Okay oo
I go do my own too oo
Wetin you wan do o?
You go believe 😉
Your mind go dey😎
Tah tah tah