You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Apr 01View the full contextView the direct parentjmis101 (71)in #waves • 8 days ago No fear. I dey with you 😉
Mhmm, you wey dun dy remove shock from my leg like this
Ahhh
So, you can fear so?
Wetin or who I wan dy fear?
Okay
You don stand well.
Nice😁
😂 you be bully I swear.
Mind yourself o
Oh okay 👍
You are welcome
Put leg for ground well oo
lol chai, this girl lasan