Sort:  

I see everything, I know a lot, I put body join.
Na me go tell you, even explain am wella give you.

Oya na.
I dy wait…..
let’s see what you have got 🚀

No need to wait.
You will believe.

Heheheheh 😂
Enu po 😂

Just give it time baby🍻

Oya na. I dy wait

Relax😁
Do the calms