Hello, we have different level of thoughts, because every human was created differently. what might be thought provoking to me, might not be to you.
Thank you
Hello, we have different level of thoughts, because every human was created differently. what might be thought provoking to me, might not be to you.
Thank you
My Broda, na play I dey o
Ohh, I bin think sey you wan jonse me. nice meeting you though
So u sabi speak pidgin????
My Broda, how far na?
Nice to meet you too....
my brother, na onyibo hustle we dey oo.. I don start to dey follow you and mimy sha. nice meeting you.
My Broda, Na girl I be o.... I don dey follow you back too.