Who allergy help, when u deh think about wetin u and ur family go eat , na there u deh think of allergy.
Before ano sabi eat fufu,but now baba I deh eat fufu in replacement of my pounded yam 😄😄😄😄
You are viewing a single comment's thread from:
Who allergy help, when u deh think about wetin u and ur family go eat , na there u deh think of allergy.
Before ano sabi eat fufu,but now baba I deh eat fufu in replacement of my pounded yam 😄😄😄😄
Lol 🤣🤣🤣 anything wey white Lol 😂😂😂😂 I go chop am with any soup lol 🤣🤣
Na rich men deh select food, we shall get there soon, but as we still deh hustle make we deh banter our fufu now.
U no go party today??
Heheh which party be that oh???
Tell me more lol 🤣
I deh ask u ni
Party no dey oh
Okay , call that sweet babe then make u forget blogging for today
Lol 🤣🤣🤣🤣 I go write oh, even na na he finest being for the world lolz 😂