Sort: Β 

Who allergy help, when u deh think about wetin u and ur family go eat , na there u deh think of allergy.
Before ano sabi eat fufu,but now baba I deh eat fufu in replacement of my pounded yam πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„

Lol 🀣🀣🀣 anything wey white Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ I go chop am with any soup lol 🀣🀣

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

Na rich men deh select food, we shall get there soon, but as we still deh hustle make we deh banter our fufu now.
U no go party today??

Heheh which party be that oh???
Tell me more lol 🀣

I deh ask u ni

Party no dey oh

Okay , call that sweet babe then make u forget blogging for today