Weekend engagement #46. My dream Job.
Make we talk am for our own English. The work wey I love make e bi say na him I dey do.
My answer bi say, I want to be the type of person wey do write book well well like Wole Shiyinka. I bi like say I no write the name very well. No wahala. Shebi you Sabi wetin I wan talk.
But I don dey do that my job here oh! Because I don dey write every day for hive.
Tanku everybody oh! Una doo. ✋✋ Bayi bayi. Make una jolie Sunday jolof rice oh. Hahaha 😄
So you don dey do your dream work on hive. Kudos to you. But abeg wire the Sunday rice make we jolof am.
Hahaha 😄. You dey hungry?