You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"

in Speak Peace2 years ago

One Nigeria. Na good thing for us to come here.
I want to put mouth sumolu for dis topic 👇
DO YOU HAVE RESOLUTIONS, WHAT ARE THEY OR WHAT IS IT?

I no wan waste una timu. I don decide say anywhere, anyone, anything wey no won help me become better person, for this year, I go run four forty. I won only dey wit people wey no say I fit do something good. People wey fit sopot me make I do big big things. You know say some people na only bad things den dey see for your body. Dem no fit see anything wey good for your body. I no want Dem this year.
All my sweet heart for dey here, blessings from me.

Sort:  

My dear I dey with you kampe for this Mata..
I dey sell scissors to use cut them self..
Any bad energy na cut of..no time to check time🤣🤣🤣

That's a good one, being around people that do something good will also help us be good people.

Yep. That is right. Thanks for adding your voice.

You're welcome, I'm happy I did ☺️

Your pidgin dey well! Body just dey sweet me as I dey read your resolution 😂

Omo! Me nor get time for bad energy this year o
You support me to better, I love you well

You try to make things hard for me, I give you chance, no stress 🤣 no time to waste time at all.

One love sis ❤️

Hahaha 😄. Beta Naija pikin