Sort:  

Abeg avoid me oh

Avoider fox 🦊

Hahaha 😂😂😂
Trouble maker 🤣

With my tiny chest. I receive am.

Lol
Gentle trouble maker
I was thinking it's only merit ahama that finds trouble 😂

That one wey de learn. I don beat am taya yesterday comot for Dm. This one no be moimoi. You will need enough electricity to generate bolii

Hahaha 😂😂😂🤣🤣🤣
This is the final bus stop of troubles 🤣

😝😝😝... Something wey just de start

Posted Using LeoFinance Beta