Sort:  

Lol I fear who no fear you oh lol

Me wey de learn... Abeg free me guy

Ahhhh you no get advicer lol

I no de get...😂😂

Ahhh you go still collect chord

E no de shake me... I gallant

Ahhhh Omo you na giran lol

He no dey wan read oo 😂

Na suegbe... No mind am

That pidgin is not for the feint hearted

Shuu... Who payan?

Posted Using LeoFinance Beta