You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria View the full contextView the direct parentchincoculbert (66)in Speak Peace β’ 3 years ago Γmo babe lemme o...me I still dey sleep like this, my eyes no wan gree open at all π©
π I like your eyes o
E still dey see where money dey (Hive) even when sleep still dey inside π€£
ππhow man go do...even sleep no fit stop us from making money
π It's alright, i understand that part wella π
You do??
Lol you're way too smart, e no get wetin you no sabi
π You dey whine me ni π just lemme alone o
I no dey whine you my dear,you no be something wey they fit easily whine..π
π Oh my goodness! You don off me o