Sort:  

😂😂how man go do...even sleep no fit stop us from making money

😂 It's alright, i understand that part wella 😉

You do??

Lol you're way too smart, e no get wetin you no sabi

😂 You dey whine me ni 😑 just lemme alone o

I no dey whine you my dear,you no be something wey they fit easily whine..😏

😂 Oh my goodness! You don off me o

😂😂😂 sorry I didn't mean to

.make I on you back