You are viewing a single comment's thread from:RE: Introducing @Sam's Hangout | Promotion For Nigerians on Hive: Engagement & SupportView the full contextView the direct parentderaaa (71)in Speak Peace • 2 years ago Sister wetin him do you now? This is savage😭
Sister @deraaa make i greet my friend with love na😁😌
They will Greet you with love like that 🤧
Ehnnnnn, leave it🤣 @ksam
Lolz.
Hahaha, calm down guy 😂😂.
🤣🤣This kind love🙆
😂😂😂
🙄🙄
😂
No be any kyn love o 😅
See love naw, @ksam so much for you, lolz.
Please ask her nau 😪🤧
@ksam
Lol
How you dey?
Awwn, see format 😬😬.
Format ke
Me just wan change the narrative jhur
Hmm, okay oo, I hear you. Abi you don taya to cry? 🤪🤪
Posted Using LeoFinance Beta
Lolz.
She's not saying anything 😅😅.
As in ehn, @omosefe nor wan even get pity on am, lolz.
I just taya o
Abeg oo, nor taya oo. You are a man oo, man nor dey taya oo 😁😁.
Posted Using LeoFinance Beta