You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentetorobong (70)in Speak Peace β’ 2 years ago Bros we are still looking for volunteers in the north ππ space still abeg defend this country
Nooo never I won't allow him go oh lol π€£π€£
But him get passion for the job na
Noooo I won't allow a brother go to the war front lolz ππ€£π€£
You can go in his place lol π€£
You understand the thing well boss
Lolz ππ€£π€£ why person go go war front lolz ππ€£π€£π€£
If I dey go soldier, you go follow me for war o.. I no fit do without youπππ
Lolz ππ€£ you and who?
Chai!! Someone loves me like this... I go buy pork meat for you one of these days π
Lolz ππ€£π€£ which one is pork meat abeg I am okay with ordinary meat oh lolz πππ€£
Heheh, thank you ohππ.. what a man can do, a woman can do betterπππ
I no talk say I want save my country, na u say u get passion
Hahhahah.. haba.. so you get joy as your father land dey trouble like this?.. come let's do the needful jur